This is strictly written in Pidgin English...don't find it tough understanding it...this is what some illegimate children get anyway....


Hit Me

Abeg, make una no hit me o!
God talk say make we love our neighbour as oursef
But see how my neighbour come dey hate me
Like say I be Satan

I no do anyting to am
E come dey hit my children
Dey call dem bastards
Dey say I be prostitute

Na dis ting she dey do everyday
I wan make una tell me wetin I go do
Because dis kin' rubbish don tire me
Make una tell me wetin I go do




Poetry by Onyeka Nwelue
Read 496 times
Written on 2006-05-16 at 14:18

dott Save as a bookmark (requires login)
dott Write a comment (requires login)
dott Send as email (requires login)
dott Print text


Lourdes
You make want to bookmark the whole of
you!
This poem is strong and brilliant. The Pidgin E. gives it true colours, makes it swing the hips.
2006-05-17


Kathy Lockhart
This is heartbreaking. It is so powerful written in the Pidgin English. It places me there hearing the words spoken myself.
2006-05-16