Anyone can understand this...if you have read the others...about racism in India...fuck it!


Make Una Kill Dat Monkey

Dem dey call we monkey
Dem no know wetin dem look like

Dem no dey allow make we rest
Wit dem monkey monkey
Like say we be mu-mu

Abeg, make God come deliver we o
Everywhere we go, dem dey call we monkey
Dem dey shout, 'huh! huh!'
Like say we no be human beings

If dem see we, dem dey ask God
Say make e kill we
'Make una kill dat monkey'

Dis ting don make me weary
God make you come helep us o
Dis ting don tire we

Dem dey talk say we black like monkey
Na only God know who dey behave like monkey




Poetry by Onyeka Nwelue
Read 754 times
Written on 2006-04-19 at 11:28

dott Save as a bookmark (requires login)
dott Write a comment (requires login)
dott Send as email (requires login)
dott Print text


Kat
So hard to believe that stilll happens. In my life havent really experieced it coz i live in Africa.
2006-04-28


Steven Mawer
ah love it...finally ah seein some of we dialect in the poems...racism is a serious ting and we have to fight it...
2006-04-26


Lourdes
yep. how tall are you?
2006-04-25


Mike
i like your poetry...keep up the good work..dont give up..there will be hard times..bad comments..but stand your ground..be strong... dont let any one put you down..no matter what...thats the waay to go...
2006-04-24


Mike
i like your poetry...keep up the good work..dont give up..there will be hard times..bad comments..but stand your ground..be strong... dont let any one put you down..no matter what...thats the waay to go...
2006-04-24


Jon Hanover
Pidgin English I am finding is a cool language for poems. I see the anger and frustration. We all go through racism as long as we can think, some people never will and let their eyes decide.
2006-04-19